I don't knw the particular tribe dat i will marry from....
FULANI GIRLS NO GO SCHOOL AT ALL ND I DNT WANNA MARRY AN ILLITERATE...
HAUSA GIRLS 2 LYK KOLA AND TUWO...I HATE TUWO,,,,
CALABAR GIRLS 2 LYK SEX AH!!!.,DEM NO DA TIRE,,ABEG I NEVA WAN DIE NOW,,,,,,
IGBO GIRLS AHHHH!!!!! DEM 2 LYK MONEY PASS THEIR LIFE,,,,I NO WAN MAKE DEM USE ME DO A.T.M......
EDO GIRLS NOO!!!,DEM CHOP WITCH WELL KAI!!!!..I NO WAN BECOME HUSBAND OF A WITCH....
DELTA?? TUFIAKWA!!...DEM DA BEAT CRAZE COMOT 4 DIA HUSBAND BODY,,,ABEG I NO WAN RUN LEAVE MY HOUSE BCUZ OF MY WIFE,,,,,......
AM JUST CONFUSED O,,,,MAYBE I GO TRY BECOME REV. FATHER.
Comments
Post a Comment